Minya University

Minia University be public varsity insyd Minia, Egypt. Na dem establish am insyd 1976 by virtue of Republican Decree No. (93), wey dey separate am from Assiut University. De campus dey north of Minia. Ein emblem be Nefertiti Bust.


From Wikipedia, the free encyclopedia · View on Wikipedia

Developed by Tubidy